Pages

Wednesday, August 6, 2014

ALWAYS ON MY MIND remix BY NOSA Ft. MI.


VERSE 1:
If I tell you sey na you I dey think of when you call
If I tell you sey I nor forget you at all at all
You nor go believe wetin I dey talk
See:

If I tell you sey, na you I dey think of when you call
If I tell you sey, I nor forget you at all at all
You nor go believe, wetin I dey talk

'Cos everyday if I remember you smile dey come my face
Day by day, January to December you dey for my prayers
So make you believe me, wetin I dey talk

CHORUS:
'Cos you're always on my mind (Always on)
Always on my mind (my mind)
You are always on my mind (Always on) {yes you are}
Always on my mind (my mind)

VERSE 2:
If I tell you sey, I dey with you through your ups and downs
If I tell you sey, I dey with you even if I'm not around
Shey you go believe wetin I dey talk?
'Cos in this our case, out of site nor be out of mind
And By God's grace, one day we go dey together just like old times
Shey you dey feel everything I talk? (Eeigh yeah)

CHORUS:
And you're always on my mind (Always on)
Nor forget you're always on my mind (my mind)
You are always on my mind (Always on) {yes you are}
Always on my mind (my mind) {mind......}

You are always on my mind (Always on){mind......}[Yes you are, yes you are]
Always on my mind (my mind){you are always on}
[Me I nor forget you at all at all]
(You are always on my mind) {yes you are}
Always on my mind (my mind)

RAP BY M. I.
(Aaaawaaoh-ho-oh) her-heir
Make I nor preach ‘cos I nor be pastor but
When me and God talk, one thing that I ask for is
That His grace will never pass you by (pass you by)
You’ll be strong during trouble, ther’re gonna ask you why (ask you why)
Because you’ve got somebody praying for you as you cry
See time is like bugati mhen, how fast it flies (Heinhein)
And anytime soon we go jam
I know that you’ve been praying for me too ehn, that’s why we’re 'fam
Meanwhile fly as high as you can (haaar....)
If the sun burns aching us like cigarettes (shh....) we will only go higher, God will deliver us
No wilderness, no bitterness, no sickness
We don’t see each other everyday, but I’m fine (I’m fine)
That’s baby why people say that love is blind (blind)
See yesterday is gone and we can’t re-wind {You’re just always}(on my mind)
It doesn't matter though, ‘cos you’re always on my mind {always} (always on my mind)



NOSA
Eighi.. whoa-ho-oh-whoahu whoahu-whoa-ho-hau-ho-oh (You are always on my mind)
You no comot you’re always on my mind
You are.......
(You are always on my mind) Always on..... {always on my mind}
Believe me when I say eigh-hey-eigh (You are always on my mind)
I love you so oh-ho-uh-ho........ oh yes all-oh-hou-oh....
(you are always on my mind oooo...){always on my mind}
(you are always on my mind oooo...){always on my mind}
.

PATEWO remix - Ada eHI ft Frank Edwards

PATEWO remix - Ada eHI ft Frank Edwards
PATEWO remix - Ada eHI ft Frank Edwards cover pix


Song Lyrics

INTRO:


It's another one (it's another one); Love world records (love world records)
Introducing A-D-A (ada)
Featuring Franklin Edwards (Rhema x); Let's go, let's go, let's go (Heighy)
Patewo eh (patewo eh); Patewo eh (patewo eh)
Patewo eh (patewo eh); Patewo eh (patewo eh)
.

VERSE 1:


Feel the rythm; Join the singing
Move your body; Don't be quiet
This God wey nor dey play you wayo; Tell me why you nor go move your body (oh-hoh)
Move your body (eighy-hey); Everybody wey God don bless (oh-hoh)
Clap your hands and stand on your feet oh (eighy-hey); God he nor dey play me wayo oh
.

CHORUS:


Patewo (clap am well well o); Je ka ko orin (sing am well well o)
E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa); Patewo (clap am well well o)
Je ka ko orin (sing am well well o); E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa)
Patewo (clap am well well o); Je ka ko orin (sing am well well o)
E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa)
.
swaging:
foluwa (foluwa); remix (remix)
Patewo eh (patewo eh); Love world records (love world records)
.

VERSE 2:


Eh-eh-eh-eh-eh play; So play the music (eh)
Move your body (dance to the beat eh); Keep your head up (eh)
Feel the blessing (no one is stopping us now); This God wey nor dey play you wayo
Tell me why you nor go move your body, oh-hoh
Move your body to the rythm of the spirit, eh-hei (Eighy)
Sing along the sound and melodies, oh-hoh (Eighy)
Jump around (eigh), clap your hands, eh-hei (rich boy); God nor dey play you wayo
.

CHORUS:


Patewo (clap am well well o); Je ka ko orin (sing am well well o)
E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa); Patewo (clap am well well o)
Je ka ko orin (sing am well well o); E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa)
Patewo (clap am well well o); Je ka ko orin (sing am well well o)
E ma a shey sime sime foluwa (sime sime foluwa)
.

VERSE 3:


God nor dey play you wayo; Why you nor go move your body
To o ba a le e jo, o ti jolorun ni gbese; Dance to the beat eh
Move to the beat eh; God nor dey play you wayo o

OUTRO:


Love world records; Rock town studios
Rich boy productions; A-D-A (ada); Rhe-rhe-rhe-rhe (rhema x)
Patewo eh (patewo eh); Patewo eh (patewo eh)
Rhe-rhe-rhe-rhe (rhema x); Patewo eh (patewo eh)
Patewo eh (patewo eh); Rhe-rhe-rhe-rhe (rhema x)
Patewo eh (patewo eh); Patewo eh (patewo eh)


WATCH VIDEO