Pages

Friday, January 20, 2017

Ameh Ryo Lucazzy; Happy Birthday Celebration - kleezypen.com

A long time coming like the age of Methuselah,
This one no be forming; I know this guy wella;
If you observe, you go see na him be Jossey
Wey call himself gaga; I mean Jossey gaga

Ameh Ryo Lucazzy; Happy Birthday Celebration - kleezypen.com
AMEH - Ameh Ryo Lucazzy; Happy Birthday Celebration - kleezypen.com

See oyibo skin wey no get any stain;
Oyibo call am water, Ishan call am Ameh,
Ameh Ryo Lucazzy; the Lucas with some zeal;
This one no be orijo; this is the real Joe

He got no table fans but got fans everywhere;
Just come log into Arsenalnewspaper.com,
A computer guru wey still dey chop guguru,
Best colour's blue; arsenal beat clubs black and blue

Levels don change; not talking A.P.C.,
He glows and flows in eaze just like A.B.C.,
Deeper Lifer boy wey dey blog with WIFI,
My prayer for you is a befitting wife too.

Thursday, January 5, 2017

AMEN by Tim Godfrey (lyrics + audio) - naija gospel



.
Your hands
If you know say this year go better for you say Amen (Amen)
SMJ on the beat say Amen (Amen)
So now now Tim Godfrey say amen (Amen)
AKA tolani say Amen



Oh Na Na Na Na Na
Amen Amen

Chorus:
Your life e go better ooo Amen Amen
Family go better ooo Amen Amen
Everything go better ooo Amen
E go better ooo Amen
E go better ooo Amen Amen Amen

Verse1:
This year, this year everything go work out for your good
This year, this year Na so so groove you go dey groove
This year, this year anywhere you go you go dey rule
This year Amen This year Amen
Where others e fail oooo you go must succeed oooo
Anything wey you pray for ooo you must to receive ooo
Any battle wey u face ooo you go must to win oooooooo
If you believe am help me say Amen Amen Amen

(chorus)

Verse2:
This year,this year you go top you no go dey beneath
This year, this year you go first you no go fit be least
This year,this year you go chop anybody wey try beef
This year Amen This year Amen
Where others fail oooo you go must succeed ooo
Anything wey you pray for oooo you must to receive ooo
Any battle wey u face ooo you go must to win ooo
If you believe am help me say Amen Amen Amen

(chorus)

Oh Na Na Na Na Na }3ce
Amen Amen
Oh Na Na Na Na Na }3ce
Amen Amen


(chorus)

.