Pages

Wednesday, January 2, 2019

Erigga – “Glory” (The Genesis) ft. Nosa

Erigga – Glory (The Genesis) ft. Nosa
The hit song of Glory (The Genesis) featuring Nosa. Song Produced by DJ Toxic. Video directed by Marika Godwin
Erigga – Glory (The Genesis) ft. Nosa cover pix


Glory Lyrics
Abeg
It's paper boy ah
How e be
A trip to the south men
Na giro matter
If I tell you my life
How i take reach
You no go believe
Who dey there abeg bring chair
One polo one jean
Rotten palm sleepers
12yrs old I don stop to dey sleep house
Ring the bell
12 'O' clock suppose to be break in time
But wit me and gal wey omo
Na taking time
Tear people school bag
Remove their belonging
Big down
I don't know what I fit call me
Headphone for my ear
One old walk man dey jam 2pac
Of course I no get work
Morning till night
We dey area dey gamble, dey struggle
Police fear, rush come wear us government bangle
My role model that year
Na dem bros okpe
Na wen e die
I know say na ole go le
Community dey find us
We dey bush dey cush
Officer relax you never know who be the bush here

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

When I tell them my dream
Dem go start to laugh
Erigga relax who don blow with rap for waff
Okere prison dey call
You go soon join your boys
But deep down I know say the world go hear my voice
From street to street dey kpuff who talk say you dope
Erigga good
The problem be say you broke
So when time reach to choose Bible or riffle
I pick Bible
Flown the back street with kpo
Money start to enter
I begin book section
More music, more show, less police station
No more police statement
Now na account statement
Call dem o boy
Afa, how dem make that payment

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

Na the moral of the story
Give up no join
E fit dey hard
Na country man stay on point
Fail to plan my brother
Na plan to fail
Who go better go better
Na tey e dey tey
No be stone you dey cook
My brother na beans, when e done
Tear everywhere like rugged jeans
I don see men hammer, I don see men broke
To the point dem no fit even buy gbana smoke
Who belle full go hungry
My brother wey you na brain
Broke today
Your men go throway you
Money dey, but I dey grind like upcoming
Anything wey make me fall
E no go funny at all men

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

The end


WATCH VIDEO