Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]

Bye bye is one of the tracks off the Thisisprinx EP Bye bye is a perfect blend of rich highlife sounds and pidgin rap.


Bye Bye Lyrics
corekt sound; aya ya ya ya ya yah
hey

[verse 1]
E get one time for my life ehn
Everything codt for my eye ehn
Even the least normal put for the morning
I be no get money to buy ehn
You know that kind kori wey be sey
You go dey pray to pick money for road
When I be dey use detergent to baff
because I no get money for soap

[Bridge 1:]
It was like ego was scared of me
And nobody was a friend of me
I was trying to do it on my own
Going day to day with all my energy
Oluwa come pity the boy
So Oluwa pick my call
Now I'm flying so high on eagle wings
And I'm never coming down ehn

[chorus:]
Bye Bye; Bye Bye to Kori
I no owe you apology
I no know you again
Bye Bye; Bye Bye to Kori
I no owe you apology
I no know you again

[call and response:]
As Eledumare pick my call aya ya ya ya yah
na na na mi, no be my fault oh aya ya ya ya yah
You carry me make me chairmo oh yo yo yo yo yo yoh
E remain to give me the lambo oh yo yo yo yo yo yoh

[verse 2:]
We be dey soak garri sha, sake of sey no money; bar
And anytime e be like sey we chop
Na bread and a cold mirinda chei

[Bridge 2:]
It was like ego was scared of me
And nobody was a friend of me
I was trying to do it on my own
Going day to day with all my energy
Oluwa come pity the boy
Ngozi don dey follow the boy
Eledumare don pick my call
o oh yo yo yo yo yo yoh

[chorus:]
Bye Bye; Bye Bye to Kori
I no owe you apology
I no know you again
Bye Bye; Bye Bye to Kori
I no owe you apology
I no know you again

[call and response:]
As Eledumare pick my call aya ya ya ya yah
Ta na na na mi, no be my fault oh aya ya ya ya yah
You carry me make me chairmo oh yo yo yo yo yo yoh
E remain to give me the lambo oh yo yo yo yo yo yoh

[outro:]
Oya tell me something


WATCH VIDEO

Not yet available

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]