Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]



God no go Shame Us Lyrics
[intro] Corekt Sound
Brother Nwachukwu
Abeg O Don't Be Sleeping On a Bicycle

[verse 1]
I Call My Brother For Phone
Dey Ask Am How He Dey Be?
He Tell Me Say mhen Everywhere Don Red
And E Get As He Be
I Tell am Say No Worry
As Long Say We No Dey Mortuary
See We Dey Alive We Still Dey Breath
E get something Wey I Believe
(see ehn)

[chorus]
(God No Go Shame Us) x5ce
The Blessing Go Loud
E Go Worry The Neighbors
(God No Go Shame Us) x5ce
The Blessing Go Loud
E Go Worry The Neighbors

[swagging]
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh

[verse 1]
Oga This One No Be Bobo
I No Dey Talk Wetin I Don't Know
When The Time Go Reach
For You To Go Collect Your Bread
You Go Collect E Joumbo
E Don Tey Wey You Dey Grind ehn
And E Be Like Say Your Own Never Enter
When Dem Go Send You Alert ehn
Alaye Dem No Go You Xender
As For Me I No Get issue
Eledumare Na Him dey middle
Na Him Dey Shower The Blessing
So When I Dey Sow I No Wan Needle
Somebody Won Carry My Picture Go Babalawo
I Tell Ham To Wait First
Sey That Picture Wey Hin Wan Use No Fine
Make I Send Am The One Wey Go Make Sense
(Because ehn)

[chorus]
(God No Go Shame Us) x5ce
The Blessing Go Loud
E Go Worry The Neighbors
(God No Go Shame Us) x5ce
The Blessing Go Loud
E Go Worry The Neighbors

[swagging]
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh

I say God No Go Shame Us
I say God No Go Shame Us
I say God No Go Shame Us

[outro]
Listen To Me Now!!! Listen To Me Now!!!!
God Will Not Shame Us Even If This
People Wan To Restle Us You Don't Know...


WATCH VIDEO

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]