Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]




Water you turned into wine o
Open the ears of the deaf o
Even the lame walks like soldier
o
By the power of your wonders
Woman with issue of blood nko
Sebi by your power blood dry o
Even the harlot wey dem kill
You forgive am
She find your mercy

[Chorus]
Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Ebube dike Jesus you be oga
Oga Nla Oga Nla
Onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
Only you alone I will serve o

[Verse 2]
Motimo motimo motimo
Isi ikendu fatherAlagbara giga giga
Motimo motimo motimo
Agunechemba judah
Turn around specialist
You have done it again
Alagbara giga giga mimo mimo
Father father eh eh
Alagbara giga giga mimo mimo
Father father eh

[Chorus]
Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Oga Nla Oga Nla
Onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
Only you alone I will serve o

Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Omalicha Alfa arugbo ojo
Arugbo ojo to ngbe bi giga
Onyedikagi chukwu olorun o
Olorun ayo walks

[Bridge]
Oga nlaaa
Oga nlaaa


WATCH VIDEO

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]