Full width home advertisement

Cool Worship

Major Hits

Post Page Advertisement [Top]

Audio

Download Moses Bliss — If No Be You ft. Spotlite Nation






To listen to More songs from this Artist.


Download More Songs From this Artist
Moses Bliss — If No Be You ft. Spotlite Nation

#gospel_hit_songs_mp3_downloads #gospel_song_lyrics #lyrics_gospel_music

Lyrics

Learn the Music Lyrics





Lyrics: Moses Bliss — If No Be You ft. Spotlite Nation

Moses Bliss

[Chorus] If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

Son Music

[Verse 1] When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

Ebuka Songs

[Verse 2] This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

Doris Joseph

Oh Lord You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted

Moses Bliss & Spotlite Nation

[Chorus] If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

IF NO BE YOU Lyrics Moses Bliss
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

Ajay Asika

[Verse 3] Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.
You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
My Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No be the same.

Chizie

[Verse 4] I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Dey Plenty Palava
The Story never Finish
Cause I get God
Wey dey Answer me O.
Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and temptation
Them dey walk by Me.

Festizie

[Verse 5] Really You Truly are my Savior
My Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You dey Lead me,
You dey Answer my Prayer
You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

[Chorus] If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

#gospel_hit_songs_mp3_downloads #gospel_song_lyrics #lyrics_gospel_music




Video

Watch The Music Video


#gospel_hit_songs_mp3_downloads #gospel_song_lyrics #lyrics_gospel_music

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]