Full width home advertisement

Cool Worship

Major Hits

Post Page Advertisement [Top]

[INTRO]
.
I love this Kizzybeat
Bros if you no love am wetin you gain?
It’s Victor AD nah nah nah yeah
Pray for grace my Gee
I say pray for grace o
.
.
[VERSE 1]
Oluwa magbegbe mi I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money
Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh
.
[CHORUS]
If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)

My brother wetin we gain o (Wetin we gain?)
[VERSE 2]
Lord you know wetin me and you don talk Make e manifest oh baba
The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh
Na your grace I take dey live I no fit play attack and defence oh, at the same time
And I thank you Lord say even when I dey cast You still give me the talent The gift make I pass eh
.
[BRIDGE]
(Phone rings)
Phone dey ring Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am o?”
.
[CHORUS]
If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain o (Wetin we gain?)
.
[VERSE 3]
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by Cos I prace for grace my G
It’s not written that you will find or you seek
But you never find that which you do not seek
Omo this is the tip of the life
It’s not for the shallow man that we still dey grind eh
.
[BRIDGE]
(Phone rings)
Phone dey ring Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am o?”
.
[VERSE 1]
Oluwa magbegbe mi I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money
Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh
[CHORUS]
If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain o (Wetin we gain?)
.
AUDIO:
.
WATCH THE VIDEO
.

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]