Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]



Pressure Lyrics
[vibe chant:]
Prinx Emmanuel
Brother Nwachukwu unhh
Abeg o don't be sleeping on a bicycle

[chorus:]
I say na small small dem dey use dey
Eat soup wey hot o yoh
I say na small small dem dey use dey
Eat soup wey hot o oh yah
Dem no dey rush am o no no no
I say dem no dey rush am o
Dem no dey rush am o no no no
I say dem no dey rush am o aih

[pre-chorus:]
No gree make person
give you unnecessary pressure yoh
No gree make person
give you unnecessary pressure yoh yoh

[vibe chant]

[verse 1:]
As you go about your hustle
You dey hustle for the bread oh na
You putting all your muscle
And e be like sey you never sell
No gree make person put you for hign jump
If you never see am now, e go soon come
I know sey people go dey say see your mate
If you reason that one, my brother you go carry gun
As in no spend all your money because you want to impress aih
Some people sure, some people go like to opress o
You are addressed o, by the way you dress
E no mean sey everyday you go dey buy new dress ah ah
Don't rate yourself by what you see on the ground
Everybody for instagram is a freaking millionaire
Dem go make you to feel like sey na you dey underground
If you check am well, nothing dey phobiac

[chorus:]
I say na small small dem dey use dey
Eat soup wey hot o yoh
I say na small small dem dey use dey
Eat soup wey hot o yoh ah
Dem no dey rush am o no no no
I say dem no dey rush am o yo no no
I say Dem no dey rush am o yo no no
I say dem no dey rush am o yo no no

[outro:]
Make you no come dey be like sey na your own bad pass
I say if you no see turkey chop make you trop crackers


WATCH VIDEO

Not yet available

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]