Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]



Talk n Do Lyrics
[intro:]
Aaah ei ah, ei ah

Corekt sound go
[vibe chants]
Brother Nwachukwu (Brother Nwachukwu)
Abeg o don't be sleeping on a bicycle
Prinx Emmanuel

[verse 1:]
All of the blessing dey come from Onyeoma (what is it?)
Wey she buy the motto and the house na Onyeoma (oh yeah yeah)
As she born five pikin na Onyeoma (mmmh)
Everything you do for this world na Onyeoma eh eh (hey)

[chorus:]
call: Onyeoma is a talk and do
resp: eh, talk and do
[vibe chants]
call: Onyeoma is a talk and do
resp: eh, talk and do
[vibe chants]
go
[vibe chants]

[verse 2:]
Shebi you sleep for the night o
And you open eye for the morning o
No dey do like sey na your power
My guy na Onyeoma o
Shebi you read
Shebi you right exam ah-han
And you pass the exam oh aih
No dey think sey na because you read
My guy na onyeoma
Onyeoma in the morning eh
Onyeoma for the night o eh
Onyeoma for the plane
She fly ego land brother ah ya
Na Onyeoma sign the paper (Onyeoma)
Onyeoma give you the contract (Onyeoma)
Onyeoma carry your matter for head o
(Go)

[chorus:]
Onyeoma is a talk and do eh, talk and do
[vibe chants]
Onyeoma is a talk and do eh, talk and do
[vibe chants]
go
[vibe chants]

[outro:]
All of the blessings dey come from Onyeoma ah ah han ah
[vibe chants]
Brother Nwachukwu
Abeg o don't be sleeping on a bicycle


WATCH VIDEO

Not yet available

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]